stay in Kaduna and my App Store is US. For one month I dey try download Scooper News and Unich app but e no dey show. When I search, I dey see Israeli Scooper with Hebrew language, Scripps News, ScrEad Dutch app.
I frustrated until I discovered ClipClaps.
When I open ClipClaps Rewards, I see something different. Other people for Nigeria dey complain say their Amazon gift card dey locked. My own no lock. Flag show USA, all rewards open: Amazon, Walmart, Starbucks.
Why? Because my App Store region na US.
ClipClaps check your store country. If you be Nigeria store, e go lock US gift cards because Nigeria no get am. But if your store na US like mine, e go unlock everything.
I have 431 coins now. To cash out $5
- Bonus Tab Every Morning: Check-in 50
coins, Lucky Chest 100 coins every 3 hours, Watch 10 videos 100 coins. Daily 450 coins free. - Feeds Tab: I post Naija funny videos. One video wey get 50 likes give me 500 coins.
Post for 12am-3am Naija time because na
US people dey online that time and dem love Naija content. - Invite Friends: My code give me 300 coins per person.
Once I reach 5,000 coins 1 go redeem $5
You must be logged in to post a comment.