Taylor Swift Give Her Crew $197 Million Bonus — Truck Drivers Collect $100k Each, See Why Everybody Dey Talk
Taylor Swift share $197 million bonus to her Eras Tour crew, truck drivers collect $100k each. See who collect wetin and why no other billionaire dey do am.

Taylor Swift Give Her Crew $197 Million Bonus — Truck Drivers Collect $100k Each
Everybody dey talk about Taylor Swift again, but this time no be music.
After her Eras Tour make $2.2 billion, Taylor do something wey no billionaire for history don ever do.
She share $197 MILLION as bonus to her crew.
Yes, $197 million. No be naira o, na dollars.
Her truck drivers — ordinary drivers wey dey drive her equipment from city to city — each collect $100,000. That na about 150 million naira for one driver.
People for social media dey argue: "Na real love or na PR?"
In this premium article, I go show you:
1. Who collect the $197m and how much each person get
2. Why she give drivers $100k each
3. Why other billionaires no dey do am
4. The business secret behind the generosity
Pay 300 naira to unlock the full gist.
Unlock the complete article
You've reached the end of the free preview. Purchase this article once to unlock the complete content on your LODPOST account.
Comments
You must be logged in to post a comment. Log in