POV: He just said "Baby let's start the journey of love" 💕
Me:Oga journey dey o, but transport fare no dey 🥹 Plus bandits dey road, make dem no kidnap me on the way to love 😂
Lodpost, make una judge: Na wisdom or na broke-ness? 😭
Tag that your friend wey dey use "I no get money" cancel date 😂
Una excuse nha which one? 😂
#lodpost #relationship #nigerianmen #brokebutwise #journeyoflove
You must be logged in to post a comment.