Finish your day with laughter ๐คฃ๐คฃ๐๐
ย
Me chase you ke ?
Goodness and mercy self I no chase na them they follow me ๐คญ๐คฃ๐คฃ
ย
Na girl whey never experience heartbreak they save boy number with my "own" what is your own?? ๐คท๐ณ๐
ย
Abeg who fit introduce me to all this madam wey dey carry person go Europe and Cyprus go work abeg I don ready ๐๐
ย
Can't lie gist sweet die I can't even imagine how people that mind their business are coping ๐คจโบ๏ธ
ย
All I post here is for funย
Don't come and advice me privately ๐ I have more sense than you do are we together ๐๐๐๐คฃ
ย
What's the first meal you will like to prepare for your husband after your weddingย
Me: the remaining jollof rice from the cooler โบ๏ธ๐คญ๐๐๐
ย
Your boyfriend know text or call you for 24 hours and you think say you dey relationship , better join us dey find babe๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
ย
Cutie follow me for more interesting jokes daily ๐๐ Young ComedinoYoung Comedino
You must be logged in to post a comment.