5 legit apps way dey pay Nigerians daily for 2026

Are you tired of fake apps wey go waste your time and data? For 2026, some apps dey genuinely pay Nigerians small small money everyday if you sabi how to use them. No need to dey find referral up and down.

 

Here are 5 legit apps wey still dey pay:

 

1. http://LodPost.com

This na the app wey you dey use so. You just write articles like this one and anytime person read am, you go earn $0.02 to $0.10 per read. If 100 people read your post in a day, you fit make $2 to $10. No investment needed. Just write what people wan read.

 

2. Opay Refer & Earn

Many people no know say Opay get task wey dey inside am. If you go your Opay app, click on referral or daily task, you fit earn up to N800 per referral and even N50 for daily login. The money go straight to your Opay balance.

 

3. Facebook Bonus Program

If you get Facebook page wey get small followers, you fit turn on performance bonus. Facebook go dey pay you for likes and comments for your post. Some people dey cash out $20 weekly just from posting memes.

 

4. Remotasks

This one na for people wey sabi small English. You go do small tasks like to identify picture or write short description. Dem dey pay $1 to $3 per hour and you fit withdraw to PayPal then to your Opay.

 

5. Swagbucks and Attapoll

If you get small time, these survey apps dey pay $0.50 to $2 per survey. Just answer questions about products. Use VPN set to US/UK to get more surveys. Pay na through PayPal.

 

How to make more money fast:

No just post and sleep. After LodPost approve your article, copy the link and share am for WhatsApp status, Facebook groups, Telegram. Tell people "You need to see this". The more people wey read am, the more money you go make.

 

For this 2026, no siddon dey complain for lack of money. Start with LodPost today, because na your

phone be your office.

 

Support the Writer

Enjoyed this article? You can support the writer with a voluntary donation.

Your donation supports Chibueze Ezekiel Samuel

Minimum donation: $2.00   •   90% of the donation is allocated to the writer after the LodPost commission.

Enjoyed this article? Stay informed by joining our newsletter!

Comments

You must be logged in to post a comment.